
Balance By Simi & Adekunle Gold
Nigerian female music singer and Studio Brat songbird Simi censure the latest awesome masterpiece single tagged Balance featured by Nigerian famous artist, Adekunle Gold.
On the other hand, the sharp sweet new tune “Balance”, is off his just-released extended playlist tagged ‘To Be Honest” album which houses 11 solid songs and features the vibes of Fave, Adekunle Gold & Deja.
Listen and download the song below!
Balance Lyrics 🎶
Simi ft Adekunle Gold
Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh (Yeah yeah)
No matter what you do no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for suffer head oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Story of my life won tun de o
Anything I do dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don’t live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good na my testimony
Everything turn around on a 360 oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Everybody get their own for their own body (Eh eh eh)
Good man suffer but bad man get plenty money (Plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance
Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Balance balance balance
This is how you balance
Balance balance oh oh
This make me pass ability
Leave a Reply