
All Over By Magixx Official Music Download
Magixx a Singer | Songwriter. Adelabu Alexander, professionally known as Magixx, is a Nigerian Afrobeat singer and songwriter who rose to fame after dropping his EP project tagged Magixx. After months of training at Mavin Academy, the promising musician landed a record deal with Mavin Records comes through with another new studio song titled All Over and it has been made available for you here at this platform to stream and download for free.
Also Download Other Magixx Songs
scroll down to stream and download this song
Magixx – All Over Official Music Video Download
Magixx – All Over Lyrics
I go dey, if na ten years e go take
Sey only you fit light my fire
Kele won’t you be mine
Where you Dey, Shey I fit see you today
Your body fit cut my wire
Oroma you too fine
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it’s all on me
Your too sure enter for me
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhhh
All over, all over, All over , all over
All over gain yeah
Way you whine
No be lie
So Devine
Sey you fit, take all of my pain yeah
All over, all over, All over , all over
All over gain yeah
Shey you Dey beside me, yeah eh
Me never see this kind of love
You make want Dey faraya
Sey you go cause Casala
My girly no be ashana
Me I be the one for you see
I give You lui bag and Gucci
The way biggie down is stopping
Omo it’s stoopid
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it’s all on me
Your too sure enter for me
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhhh
All over, all over, All over , all over
All over gain yeah
Way you whine
No be lie
So Devine
Sey you fit, take all of my pain yeah
All over, all over, All over , all over
All over gain yeah
Shey you Dey beside me, yeah eh
Leave a Reply