Burna Boy — Common Person

Common Person By Burna Boy

Award-winning artiste and Spaceship Entertainment signed vocalist, Burna Boy slammed out with a new electrifying banger entitled, “Common Person”.

However, the sharp sweet new tune is off his just-released extended playlist dubbed “Love, Damini EP.”’ which consists of 19 amazing tracks with features appearing from a few talented artists.

DOWNLOAD MP3

play audio here

Common Person Lyrics 🎶

Common Person Lyrics
[Intro]
(Fun—)
(Funkula)

[Verse 1]
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days whеre no get nothing at all
Mm, balanso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso

[Instrumental Break]

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own
Related Songs
Cloak & Dagger
Burna Boy
For My Hand
Burna Boy
It’s Plenty
Burna Boy

TOP PAGES

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


DOWNLOAD MORE!!!


  1. Waptrick Review

  2. Nicki Minaj – Girls Fall Like Dominoes

  3. DJ Khaled – GOD DID Album Zip

  4. (AUDIO) DJ Khaled – GOD DID (Audio) ft. Rick Ross, Lil Wayne, Jay-Z, John Legend, Fridayy

  5. Nicki Minaj – Girls Fall Like Dominoes

  6. Pheelz x Davido – Electricity

  7. Costas Menegakis Net Worth, Age, Height, Bio, Birthday


Welcome skuboplay.com.ng best music platform to download your music visit more often to download all kind of music you want especially Friday's, when you can get latest musics Pls do share and Comment below!