
Bella Shmurda – New Born Fela Mp3 Download
From the stables of Dangbana Republik comes the Nigerian Supperstar singer and songwriter, Bella Shmurda with a new captivating tune which he titled, “New Born Fela”.
This song is a follow-up to his earlier delivered tune, “Plug” uniting with Level Boy Poden.
However, if only classic vibe is what your heart desires, then this song should be added to your playlist instantly!
LYRICS 🎶
New Born Fela Lyrics by Bella Shmurda.
Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress I no like sha
No thank me don’t mention
I just wanna love you intentional
No pressure no tension
I just wan love you exceptional
Mother Fucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon
I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter
I be naija don dada
Baby sho wapa , Emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello!
Many things I see life ko ma easy
Oya kilotunfeso, abaso
Kulukulu so, miogbowon
Oya kilonso, mio ran wan
Miolejo, mio moto
Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Ayen lo to barimi l’osun
Kosewu na me go ball you
Mother Fucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon
I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter
Jesu go to calvary
No alawee, just for your sins
Don’t make me your enemy
Many things I see, life koma easy
Leave a Reply