Adekunle Gold — 5 Star

Nigerian highlife singer and songwriter, Adekunle Gold also known widely as AG Baby, makes a debut entrance into the music scene with an outstanding hit song titled “5 Star.”

Meanwhile, this beautiful melody comes after “Catch Me If You Can EP,” his last debut album release.

 

Adekunle Gold 5 Star Lyrics

See I don’t look like Wetin I don’t see
I will never forget the 90s
Many nights I go dey beg for mercy
Sickle cell been show me crises
Thank you for the Journey, oh Lord, oh Lord
If I say my story o por, o por
Fire can’t cool, I’m ever blazing
I roll deep with the almighty

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula

Money, na filter
Don’t let them fool ya
Make your rabba
Stack your paper
Let them know when you pull up, pull up
Man down when I pull, up pull up
I’ll be your liquor
Fuck the chaser
Bang, bang, bang, Undertaker
They scared when I pull up, pull up
Ya road man fear when I pull up, pull up
Kunle from Ikotun and I be repping
Shout out to Agege that city raised me
Ask my crew dem, dey love me, love me
Dem call me AG Baby
Our government no get time for ghetto
We only get love on manifesto
I pray for my people
Jah o, jah o, jah o

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula

 

TOP PAGES

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


DOWNLOAD MORE!!!


  1. Waptrick Review

  2. Nicki Minaj – Girls Fall Like Dominoes

  3. DJ Khaled – GOD DID Album Zip

  4. (AUDIO) DJ Khaled – GOD DID (Audio) ft. Rick Ross, Lil Wayne, Jay-Z, John Legend, Fridayy

  5. Nicki Minaj – Girls Fall Like Dominoes

  6. Pheelz x Davido – Electricity

  7. Costas Menegakis Net Worth, Age, Height, Bio, Birthday


Welcome skuboplay.com.ng best music platform to download your music visit more often to download all kind of music you want especially Friday's, when you can get latest musics Pls do share and Comment below!